Thursday, 2 April 2015

Former VP Atiku congratulates Buhari


See what a nigerian wrote on a social media platform what the conversation between the duo might be.........

See how atiku is smiling like an abo.ki, oh sorry, have forgotten that he is truly like an abo.ki

their conversation would be like

Atiku- congratulation her excellency
Buhari- thank you my boy


Atiku- sir how we go celebrate am na.
Buhari- i no get money now

Atiku- ha! U no know the way again, na stealing sure pass.
Buhari- na ogun go strike you, you don forget say i dey fight corruption.

Atiku- no vex my oga, abeg you fit give me minister post.
Buhari- you dey craze, infact you must be born again before i will give you a post, oya laugh like mumu in front of the camera make you commot for here

No comments:

Post a Comment